Fast forward till now...una dey comot any small change wey remain for my aza onto say I wan pay 600 una dey craze @OPay_NG I swear to god Almighty if Una call me again...I go call my brother wey be judge for and we go sue una!!! Eyin ole buruku yi
Like this ooo,una dey se my account balance una no tell me say kudos ooo...nah #600 una wan die ontop,wey una no let me sleep, anything wey I dey do,nah so so call every 20minutes...bro!!! I swear if una vex me,I go SUE una make we bet..shey e ni e stupid ni...I sabi my right oo
Dear @OPay_NG...nah jejely I dey when una gimme #600 say I fit take an loan,buy sub,nah so I buy an.. fast forward till today nah every 20minutes una dey blow up my phone with different number say make I pay ordinary #600 wey I owe you,but when money dey my aza,una no call me
Avoid public gatherings (friends’ birthday parties, family gatherings, small get-togethers, colleagues’ promotion parties, etc.) if you don’t have enough money. Money is linked to status in society: the more you have, the more respect you get. These gatherings often stage status games. I’m not saying skip events with close ones who genuinely engage with you - avoid those who play status games with you. For peace of mind, skip those gatherings.
When you become aware that someone is covertly and intentionally sabotaging you or trying to set you up to fall (or worse), it’s best not to let them know you’re onto them. Play dumb for as long as you can, it may save your life.
The less of a threat they perceive you as, the more confident they’ll feel; And the better chance you’ll have at an unexpected reversal/Hail Mary play