@iamrayband Heβs too calm for a manager of Manchester United .heβs too dull no ginger nothing sub you see as the Brighton coach dey act for touchline .those reactions means a lot for a manager
@UtdXclusive@TheEyeTest_1 See the animal still get energy dey hold him wife dey pass in front of the fans foolish man wey no sabi play football na only how to play love him sabi the worse right back in the world of football