Alhamdulillah!
Praise be to God
No matter your condition
Stay close to God
Forget all your loss
Something must go before something come
This is work no be luck
Seeing is believing
You got to trust yourself
And wait for results
Don’t ever feel remorse!
We gather dey settings
I dey play songs normally
You no talk anything like make we play big wiz or something you just dey play another song for your phone and you Sabi say e go disturb the vibe
The way guys go dey mess up
We gather dey settings
I dey play songs normally
You no talk anything like make we play big wiz or something you just dey play another song for your phone and you Sabi say e go disturb the vibe
The way guys go dey mess up
Some of these old market women useless sha
I bought bread and water twice while still at your shop meaning that I transfered twice
Am I supposed to add charges again abeg and kuda is still adding their own charges
Spoiling my acct balance 😭😭
This woman shout my name like say I dey thief as I no add charges the 2nd time😭😔
ORIADÉ 👑
The kingdom expands. Featuring musical royalty from top to bottom.
Full album out this Friday! CD pre-orders available now. Which track are you most excited to hear first?