Wizkid wey no dey pass Igbo give anyone, dem dey shoot video for IDK baba nearly fall my hand wan pass the Igbo on top of bus wey e lie down na once e withdraw am sharp!!.π
The moment Bhadboi Oml joined Eko savage livestream on TikTok,Eko first think say nah those guys wey dey stress him for TikTok he almost Cu7se Oml before he see say nah him ππ
Do you know how much I pressed for Seyi Vibez before he sang Og waheedi gimme format ,I was very hot back then ,I spent all my money on Girls ,me and my guys wey dey spend lavishly then don enter Sapa ,he said things is not going well with him anymore,
OG waheed to Matta ,Matta nah werey seh πππ