@Divin1111 For opay? ๐คฃ๐คฃ๐คฃ money wey I go charge back.... E no go reach 2 days wey opay go retun my money.
See as evidence full ground
I fit vex sue you join
@africanpanda_@prezido657 No be about to move her sef.... Weytin she won find go the settings in the first place lol e get some girls wey no dey Waka pass their room
@fimlex2 I love self-respect so much that I'm 100% sure I can never be in this settings.
"Feel for the guy" Lol the guy dey craze, longer throat, thief.
I no get money I go con follow my guys go this kind place ๐๐๐
@iFlexydude@obzerf@diced_gold Baba GTFO.... Nothing dey una head pass touching, so all girls for this whole world none of them... Not a single one can be loyal lol. You're hurt and deluded