@azakegrn Mr Money,Abeg help me ,I dey put in work,lock in ,hustle 24/7 nothing come out,abeg bammi any amount ,I will appreciate 🙌🙌nah you talk sey akole eda tiwa ,nah you still talk sey OJE BOMB ,OJE BOMB....Bammi e no easy for this side....you no go fall bammi,abeg help me