So today I say make I go hustle cos Sapa dey 😔
Call one of my guy he said make we go site say work dey
That we go carry blocks 9 inches from down to up, I said no Lele how much
He said 1 block 40 naira
I quick switch to calculator
200 blocks na 8k
I call him back I say oya
If you think I’ve been quiet today, I’ve been busy winning on Oku’s game lowkey. 😅
Had to make this post because credit deserves to be given where it’s due. Over 300k in profit today alone…thank you, Oku. Na only you fit run am like this. We go again tomorrow 🤝🔥
Who needs ₦12,000? Let me bless someone ASAP. 👀💸
All these "a close mouth is a close destiny" abeg abeg ...me wey my mouth don pass elastic limit ...na every angle I don post for help and I no see #20 na grace remain I don try ...I just believe when it's your time ..it will come with ease...stress free
100k Giveaway 💰💰💰🤯
2k Cash Each 🦅💰
✅️Presave new single by @gavanni_
✅️Like.& Retweet this post
✅️Drop screenshots with your Aza
👉 https://t.co/gKgwFBhTGL
Crediting Now at randoms 🍷🍷💰🦅