@IBEDC_NG Unna knw no more than posting power outage to reply chat ๐ฌ na problem for una I also came to your office unna Dey tell me wetin knw go itโs really bad what you can just help on your system @IBEDC_NG
@IBEDC_NG Unna knw no more than posting power outage to reply chat ๐ฌ na problem for una I also came to your office unna Dey tell me wetin knw go itโs really bad just small issue unna dey turn am big @IBEDC_NG
@moniepointng@moniepointng how will a customer come to me and withdraw and your terminal will suddenly bring error nd remove money nd later bring up Issuer or switch inoperative, whatโs the meaning of that like are you kidding me right now leni ojo odun lyk wtf ๐ฅน๐คฆโโ๏ธ