@WilliamsCh34094@Ykashy03 You said make I bring one month I gave you 3 months own now you don shift the goal? If he has song for mouth you think he will drop 3 years snippet wey nobody anticipate? π
Seyi Vibez don drop 2 single and 3 snippets for the SwagUU album and nobody complain but if na Zino do am his fans for don start shouting βThis guy no get teamβ ππ Say e go affect the first day streams.
But I guess dem already know his songs no dey get replay value ππ
@WilliamsCh34094 Pressure first snippet drop in February and he drop the song may 21 thatβs like 3 months later and the song still pull number π if your song good even if you drop the snippet 5years them go still hear am π
@WilliamsCh34094 So 2023-24 na 2years? π How about Dantata wey them drop snippets a day before song drop wey your fellow fans dey cry that day ? π do you even know how many Zino song his fans don complain about cos of snippets ? Una hate truth
Seyi Vibez don drop 2 single and 3 snippets for the SwagUU album and nobody complain but if na Zino do am his fans for don start shouting βThis guy no get teamβ ππ Say e go affect the first day streams.
But I guess dem already know his songs no dey get replay value ππ
Yeeeeeeeeeee abeg e no wan better for Friday ni ? Why e con slow like this? Omo I no fit wait walahi , e no go better for Zinodicts and Giran walahi
Hit jhoor π₯