In 2026, I finally graduated.
So if my defence picture is what you have to mock, go ahead. You’re laughing at someone who fell behind but refused to stay down.
I may not have graduated with my set, but I graduated with a story of resilience.
Thank you, Mercy.
This is someone we can get behind. I would like us to support him going forward. Today might just be his lucky day. This is his account number and I've sent mine. Raise am 👏🏼👏🏼👏🏼
3101277115
Madumere Felix Nwachikerendu
First bank
os wey dey dress go house on the rock or harvesters on sunday as normal babes?
or the babes wey dey sell clothes for your snap wey you go use style whine make she deliver herself and you go think say she easy. meanwhile, na she dey control the pad and she get target for that week 😂😂
or babes wey dey post through pass caption for their snap wey you go think say na your format package her, meanwhile na like 10 of una she get on lock that same day 😂😂.
you think say os na only babes wey dey stand askamaya or farm city? 😂😂