bomb
dress well
no collect loan
smell nice (even if na oil perfume)
no give poor woman belle
avoid girls wey dey barely chop
avoid girls wey no fit sub themselves
lastly bomb oh, make sure you bomb very well
I need creatives in lagos
very cool people
that listen to good music
please I need recommendations, if you are cool too recommend yourself.
More details⬇️
@Michael2272na@zaylevelten@blaccmajek@Messi_beacoup 1.2m on shoe you say make I leave am
Even your shima know say we Dey pack am
Nigga tryna show boss we go match am.
Egbon adugbo ask me for 0k, i press am
Tenski don glitch me Abeg 😂😂.