@DanielRegha Na your problem be dat na everybody e wan help if e don reach own turn all the money wey you get share ham give the society finish ....And e dey easy you sef dey here dey talk about person wey don make ham u sef start to dey sing or find something great you could do in life
@Zlatan_Ibile Baba llese I go dey grateful but I go first invest on myself ino go lie you so I go fit detect weting dey sup for my life nothing wey ino fit do as long money to push through don dey