@FabrizioRomano@ellarguero Nobody rejects Madrid ππ
How E con be now
Barca don show una
The most important signing for Madrid fans , Barca don steal am ππ
@FabrizioRomano God I love you ππ
Madrid use cucurella ,Bernardo Silva , konate , dumfries lauugh us
Now we catch dem for the most painful one
The one they needed the most ππ
Madrid fans make una Dey pray oo
Make we no sign Rodri
Una go cry