@xSeanAFC So against Napoli you didn’t need him at all??
Or it wasn’t when you needed him the most?
Una go jus dey talk rubbish like he is supposed to have messi every game
@Footballpfans Or na only Liverpool lose players to injury after world cup??
Or na only Chelsea injuries dey bother?
Una go jus dey pour rubbish wey dey una head if the put mike for una mouth
@Footballpfans So the three seasons arsenal fumbled first position to city because of injuries every other team were in form right?
E no get season wey man u and Chelsea hold 12?
Or wetin do Chelsea attacking football?
Or man i carrick ball
Abi na arsenal talk make rumma and guchi dey kill city
@Cyberjoe19@tosin_1109@ALL_TIMESS Omo ogbeni no dey do like say you don’t know what he saying
Havertz can no keep the cbs pinned back against Liverpool virgill was attacking our box yesterday it was Thiaw he can’t play for that long you can clearly see how tired he was already
@teetalksunited Manchester united fans are you happy with your team not collect 3point??😂
Barcelona collect 3points them get two heads
Chelsea collect 3points them get two heads?