@BIGSLIMb60x@vio_sureboi@leodey4uu Wizkid and drake ๐๐
U no sharp bro
See plenty wey you Jump baba
Jb sef no be hin mate future,the wknd u jump come dey use drizzy and wizkid for competition ๐๐
@NELFUND This is the realest news
In every rumor there's a hint of truth
You lads have suspended it
Cos it's June 16 and nothing has happened to counter what y'all claim was fake
@Omo_richie1@Chaoscrafter_@Asensii20 ๐
E do mistake ni
E no sabi say na cfc boy
Chelsea dey reach European final
Wetin Barca dy find there
Let alone pedri scoring
Na dream Sha ๐