@TeddyUSD Hahhaha๐คฃ๐๐is Dede a leper!! Is she enough to stand alone!! Lmaooo! As Koyin don chop clean mouth na Kayimbe remain lmaoo!! D worst top 3 fanbase ever liveth lmaoo!!! Chaii devassss una no get shame
@TeddyUSD They chopped her clean mouth๐คฃ๐! Even on Val days she had to go beg Koyin for a valentine shoot because boyfriend no dey presentable at all!!๐คฃ๐! Teddy u no just like ur fave Dende always setting her up for drags
@okonta_hilda Well Dede went on a valentine shoot with Koyin so itโs safe to assume there was something. Evil twinzzz all over d place ๐คฃ๐๐! Abeg ooo. Na devastated carry Deyin for head pass