This kind Grace Na Wetin we All man Dey pray for after all the whole bad mouth wey una use on Sunday...Wetin Baba God no fit do
All #TeamLaycon Fans I hail O
Man like LaycontheAristotle
#BBNaijaLockdown#bbnaija#teamlaycon
Who is listening to Laycon speak right now?
Mehn! Him head get extra power bank..
intelligence powered
Him sense get back up plan... he is super intelligent 🙏🏾 👏🏾