@joinkuda Yall whacked asf common otp to collect virtual card una no see sent a mail no response call una number invalid number I no regret say I stopped banking with you guys sha I pour una spit
@AirtelNigeria Omo @AirtelNigeria una dey find wahala with this sub wey una dey chop anyhow cause I no understand as my data dey finish I no dey stream nothing Dey backup and I no dey download so wetin dey sup ๐ก
@FreeMan1797490@ConfiOnimasa001 Love werey wo ๐at this point they should only tweet when e dey legit say dem don disburse dem just Dey farm since few days now