@kingzy_fx@PEACE25336@_agneeess Anno fit dey that kind shoe brr
Me anno like anything called relationship cuz haa brr, experience wey I don get with this gender no be small oo 😭😂 And anno fit pity any guy sef, most of dem just dey mumu inside relationship 🤦🏽♂️💔 make i just just get money the rest nah less ✌️
@kingzy_fx@PEACE25336@_agneeess Nothing kuku concern me with relationship matter Make I just focus on taking myself out of this 20s sapa era, chill, keep my head up, hustle, find one girl, give belle, collect pikin. Free ham, no cap. 🧢😂
@kingzy_fx@PEACE25336@_agneeess Me aggo chop ham before telling him any anything oo cuz no be her first time doing it be that one and e no fit be her last one e just reach my turn ni