@BarrySK001@Mrbankstips Dey play ooo
Una think say game know anybody
Nah you be the bad luck too
You just open mouth was dey talk anyhow
Oga warn yourself ooo
I dey para
You wey get goodluck why your good luck no allow the game come
You dey talk as if say you no get brain for head...