If your SYPHILIS is still resisting treatment, boil 2 to 3 leaflets of pawpaw with crushed half tablespoon of Xylopia aethiopica (hwentia, uda) in 1.5litres of water for 15mins and drink three tablespoons twice daily for 3 weeks🍀❤️
Investment: N10,000 Start Today:
You can start investment with N10,000 and that excuse say “na big money dem dey use for Investment don expire ooooo”.
2: Your options are:
-(a): FGN Saving bonds; Treasury Bills; Stocks, Mutual funds; US stocks, real estate Investments etc.
3: say every month, you put 10k. You will thank me later as Una go dey enjoy credit alerts dividends.
4: Your 10k will benefit from Tinubunomics.
5: so look for a stock broker to help you.
You will never see a dentist with bright white teeth.
They know that bright white teeth are not healthy. Natural, healthy teeth are slightly yellowish or off-white.
I REALLY NEED TO DO A TUNE WITH YCEE
I HAVE JUST BEEN SCRATCHING MY HEAD
E GET ONE THING WEY I DEY SEE, (I DON SEE AM BUT I NEVER SEE AM CLEARLY)
BUT I DEY FEEL AM HEAVILY FOR MY SOUL.
I JUST NEED GOD TO JUST GIVE ME THAT IN SOUND MAKE I GO PRESENT AM TO YCEE. I KNOW SAY E GO DESTROY AM
GOD PLEASE. HELP US.
NBA election: moral and integrity people oo:
2: Una don hear say Portal don collapse, cyber attacks dey occur.
3: Moral compass oooo don dey do themselves shege.
4: Make I no see you for TV again pontificating
5: apologize to Prof Mahmoud oooooo