@Zanku_updates I really hope to have my own place(rent an apartment), I can’t afford a shop and a home at once so I can have space to work i just baged a new skill.
Omo
We are not talking about this enough
If you dey plan to enter uni abeg die it
Just go learn work🤲
All this just to come out and continue selling human hair
Abeg abeg
*Wahala no dey finish for naija ooo
2 men carry the same woman picture to a Printing Press for birthday gift, not knowing that the owner of the Printing Press is the woman's husband.
Na the gbese we dey settle since yesterday.