@WebxxyG@b2bwonders@turner_damilare@yabaleftonline My thoughts has nothing to do on this if it did Iโd not be here replying but if you really want to know how I feel we can work we choose not to in a scenario I believe we can not only weed everything else just takes one man and one day but who is it gonna be thatโs the real Q
@Eche0147@yabaleftonline Make una try understand say d guy na Nigerian with great power comes great responsibility weed is 2b$ imagine how much presido go pocket nor b about d smoking o
@AOBlevelz@yabaleftonline Lol na b d problem for we Nigerians so we nor won gree for d world dem legalize am now crowd ready to smoke the Igbo finish ๐
@iiyanskii@abazwhyllzz Na who never train m go con Dey lie for u o if u wake up see say ur fowl die body go pepper you that full day for only 1 o talkless of say e pass so ppl Dey face losses o na d win dem Dey see o who won show u say e Dey cry
@Duze52412522@Eni_jjj Donโt you think the world is scripted for it to be like that because both would have played together but tell me it wasnโt orchestrated by FIFA to make them go head to head for years