@Teeniiola Na them them be this. Na this kind ladies dey end up begging for 10k in the end. Just imagine a grown up fowl mentality! I no blame am Sha, na the men wey dey use their water brains dey spend for people like this I blame.
@MisterEhimen@instablog9ja With this kind nonsense wey you use that your blackberry fingers type, if I see person like you around any of my female friend the kind push wey I go push you enter gutter, that gutter sef go reject you! Nonsense talk from your mind!
@MisterEhimen@instablog9ja Guy stop saying nonsense!!!! There is no fucking point there!!!! No fucking point! What nonsense are you even saying!!! What kind of nonsense point is this one talking about!! Na men like you dey promote nonsense wey dey spoil our women the more! Nonsense!!!
@pry_loc Ask yourself this question, does it make sense? this post you just made. Who is losing and who is being useless? I wonder where some of you keep your senses whenever you come online to get relevance.
@instablog9ja What's all these video games PlayStation for? Nigeria dey bury herself gradually, and na Four Weeks strike go revive Nigeria! Why una no strike since all these past 2 years, why now? Una wan deviate matter so that the world no go see una wickedness, greed, and selfish acts!
@ephysibal@NigeriaStories You wey understand the English, oya interpret am to us abeg make we for fit understand well. Shebi una say una dey enjoy nonsense for this country
@DefolahBby The Fact is; Wherever and whenever you mention the word "IGBO PEOPLE" it brings greatness, success, new invention, positive impacts, superiority, advancement. No amount of your negative words can bring them down. God designed them for Greatness, not for you! Better be wise!