I go university, I no go my matric
I no gree get babe
Jersey party i no go
Departmental week i no go
Faculty week i no go
FYB week I no go
Sign out party i no go
I just de indoors de smoke igbo de survive ๐
I hate when I do something nice for a girl and she thinks she can finesse more money out of me. I was just being nice, you broke fool! ๐คฆ๐พโโ๏ธ๐ญ