You look everybody finish, na Davido you say you wan bring down? ๐ You fit still bring your evidence, make we no still follow the evidence.๐โค๏ธ
You look everybody finish, na Davido you say you wan bring down? ๐ You fit still bring your evidence, make we no still follow the evidence.๐โค๏ธ
@EricAllen711921@AsakyGRN Maybe you should understand the context of what heโs saying before questioning my comprehension. Following GehGehโs content goes beyond just watching clips.
If Davido no buy the car, una go ask why he never reward Israel after all these years of loyalty. Now wey he don show am love, una don turn am to financial advice. Una no dey ever satisfied.๐
@itstheplayback If Davido no buy the car, una go ask why he never reward Israel after all these years of loyalty. Now wey he don show am love, una don turn am to financial advice. Una no dey ever satisfied.
As una dey cash out from X, make una try show love to the people wey dey turn up for una. I know say e no easy, but remember the people wey dey support and engage with una. Small appreciation fit mean a lot. Make una no forget una supporters.โ๏ธโค๏ธ