I have what. 50k followers on this app. Many people and youngins dey look up to me and also Dey observe my footsteps dey learn things and na those people I care about na why I go always stay real and talk facts with no sugar coating! If you don sabi me from when na 100 followers you go know. Once I talk I don talk na you know wetin you dey talk for your own side.