The day my mom came for open day, my teacher told my mom!
I never expected a reasonable human being to give birth to this boy! π I be BangerBoi π
I dey see Billionaire dey complain about private just price per Trip
Jet still dey okay naaa π
You don try helicopter π? πππππ
Na 21trillion ππππ per Trip
Helicopter wey I buy less than 10B
To use am I dey see 21trillion π
@Shalom_HeyEliy@LagosLifeApp
@Delly_34@AmazingGraceAMG Ajeh sehhhh 21trillion per Trip ππ on top my helicopter π wey I use my 8B buyππ
Lapo baby No know wetin God do for Dem, Dem no get problem at all
@AmazingGraceAMG Jet still dey okay naaa π
You don try helicopter π? πππππ
Na 21trillion ππππ per Trip
Helicopter wey I buy less than 10B
To use am I dey see 21trillion π
@Shalom_HeyEliy@LagosLifeApp
@Shalom_HeyEliy Preset apartment decoration/arrangement template
What's new section so people know the new updates after every update
I wanna be able to buy Rose πΉ or anything for someone instead of sending them money to buy it themselves
@Olabayby@horlamiiiii@theyfwoc Madam count your L
No where in there history of your comments explicitly says "Mask the Smell" nor dey do damage control for here π