@educatedtug01@ManUtd This Mumu don turn Portugal to Manchester United? Abi u think say because dem
Wear red na Man U dem
Be?
Which bush u for
Come out self
Animal fool
@educatedtug01@ManUtd Mumu Shey na that ur useless father get the club? Go sell am na
Ozuor Dey cry
Na him hold ur sheep 🐑 leg make he no fit play ball? No
WC for him make all
If una Dey cry!!!!!
@DavidoPolice@aaonation10 Mumu , as una Dey Mumu reach I know say na the video u for take explain, if dem born u well post am
Make we see. U this boi boi