@instablog9ja Normally I know say na you be the only governor wey dey talk before him think, wey brain dey under him feet, cos as you dey waka, you dey march ur senses into ground. Edo State una dey try accommodate dis man ooo
@TheSerahIbrahim Medicine after death....
The matter don die tay tay, madam go sleep jor.
You no talk since na now you dey come out, who knows whether dem pay you kwa...
@OneModupe Fake life ehnn... E no good ooo
Na you call Dangote on video call,,,, Sha na woman you be nauuu, e get wetin una no fit do to get attention.
@DEGEO7 These guys are so hypocritical, I swear. You that has not condem all the atrocities caused by terrorist in the North, you now coming out saying social media is a terrorist organization.. thunder fire your smelling mouth
@DanielofTruth Slowly slowly their plan to Islamise Nigeria is coming through. This was how they did in Iran. Nigerians, mek we open our eyes ooo cos these people are doing these things openly and small small it will spread to other States.
Imagine having this Hisbah in the South, West, East.