@39kousin@SportyBetNG Boss ,make una Dey calm
Too much threatening go lead to unfair results
We are not competing with the bookies …we just wan rich without provoking any
@AgbaBoiz This one wey u Dey post wins everyday like this …if I come decide to start playing your games wey I no con win ,na Iron I go take swear for u oooooo
Because na since yesterday u don Dey use wins tempt me ooo