@Cyberjoe19@_Jaredad My brother it's the hope of some people ooooooooo
I played the game yesterday but i edited till i have 24k win with 500 naira ....I appreciate it's still something because e get people were no even chop 1k
Messages plenty, those asking for my details. Make Una no vex I Dey refresh my sportybet account make dem pay me.๐
I Appreciate โค๏ธ๐๐พ
GTB 0710648575
This winning na for all my fellow punters big or small. our effort no go waste, dem don too mock our community.โค๏ธโค๏ธโค๏ธโค๏ธโค๏ธโค๏ธโค๏ธโค๏ธโค๏ธโค๏ธโค๏ธโค๏ธโค๏ธโค๏ธโค๏ธโค๏ธ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐