@Vitus_osst Let Christians respect and stop labelling other religions evil Especially in Africa. Because you barely see such in western world. We serve God in church nor mean say others wey nor dey church nor dey serve am. Respect is reciprocal
@Georgewove01 I have never seen you people condemned the Chinese Buddah or Indian or every other religions outside naija. But you call your own rubbish. Respect other people's region. even most of our pastors for this naija nor rate God reach this people.