MY OLD ACCOUNT DON GO ππ
X suspended my old account..
This na my NEW ACCOUNT - follow me here π
@ [PUT YOUR NEW @ HERE]
All my real mutual β€οΈ - follow me back, help me quote make people see am and connect back to me and also reply this post make I know say you don see me π
Person wey get France cert, get 2 songs above 500M, get 19M monthly listeners, but dey fear to announce 10k capacity for France β not only France, for ANY country outside Africa.
Na clear evidence say na mistake people dey use play her song, na just playlist push π
@okikiolaisastar You were laughing that Asake is touring Canada but only charting in Nigeria. I just showed you his album charting in Canada while on tour, and now you're shifting the goalpost. I'm done replying to you. werey comot here.
@heis_albee You be Rema stan right?
Explain why Rema get 26M monthly listeners and him new release no fit do 23M after 2 months plus ππ
If you no wan explain make I explain.
It's Clear evidence people don tire to stream him new songs, na Calm Down glory dey hold that monthly listeners.
@Ariana2r7u@okikiolaisastar You dey laugh say Asake tour Canada but na Nigeria he dey chart. I just showed you his albums charting for Canada doing doing his tour. Now you wan shift goalpost.
Werey I no go reply you again