@andee4real@thatverydarkman Don't you know you're so daft, to comprehend, you're the real mumu, make God punish all of unah with unah useless narrative
Na so una go Dey confess one by one; vdm is untouchable, the most powerful youth in Nigeria ๐โ โค๏ธ๐ช๐ ๐ we go Dey use una petitions clean ground ๐
Omo people wey hate VDM just dey suffer lowkey. Dem dey scam dem steady but pride no go allow them go meet VDM.๐๐๐ One of my guy got scammed 48m for Abuja since last year by real estate people, I tell this boy make e go VDM office werey tell me say he no like VDM๐๐๐ The man wey even scam dey ginger am on top. Werey don swallow pride, e say e come Naija go see VDM. E don beg me tire to go on his behalf I no gree.๐ I no fit hate person to the extent I go reject help from them walahi thatโs gutter behavior. Oya wetin VDM โ heโs a preek sellerโ just that. ๐ Funny enough this my guy dey catch am dey wank for girls hostel window when we dey boarding for secondary school. They almost deboard am. Stop judging people. One love โค๏ธ
@ThomasJone58855@officialmoore7 The ticket don cut like this chaii, nah waoo, how can a reasonable person go dey stake full time draw, no be juju be that.
@john322226 I keep saying this, and I will say it again, nah mumu and useless greedy fellows dey join this useless punters VIP, I can ever join any useless VIP, I will rather use the money play my own 2 odds
@plotwist_1 @ogunleyequadri9@jujupunter@john322226 You're on your own ooo, if you want to win NCAA basketball, never play any punters games, just select your own under games and play with little money like 2 to 3 hundred naira, but playing any codes you see on x is wasting of money ๐ฐ