@ChelseaFC I keep saying it, Sanchez will keep causing us a lot not until we replace him, this is just the first match of the season @todd_boehly please b4 we go far @XabiAlonso
@PulseNigeria247 The one wah nah dey chop many pass nah salary if not one ex governor like you no go pack money pay pikin school fee even paid pikin wah he never born yet school fee
@razorblade300 What Nigerians no know be say no place like home, donโt think all dos small small things we do here wah we think say eh no count no count for other country, if you touch woman anyhow for that side den go call am assault, you hug person you no suppose hug self nah assault
@instablog9ja This life eh, nah why I pity all dos boys for island wah dey run after big cars, nah go dey pray 4 there wealth and nah no know how 80% of rich men and women for naija tak dey mak ther money, and b4 you know nah dis same people go intimidate u, eh go con be like u no sabi hustle
@omoelerinjare You no get sense and you still deh talk, first I wonโt blame you cos of the country you dey, if nah outside maami your license don go, nah for naija you go carry money give even a 7 years old to go buy condom come for you, Nigeria systems wah no deh work cos am
@instablog9ja Why nah they complain self, you guys wonโt come here to talk about the money nah dey make, majority of you don get mansions for naija, some 2 to 3 houses den nah no go tell us how nah deh make dos money, like say nah today market be like that for that side