@Ay0_bet You wey dey beg followers to credit your sportybet ID, u sure say you really win so ,with all the millions wey u dey win back2back I smell scam here brooooo
@obirule25@pious_minister I swear this is not the original video ,omo see as dem switch wetyn vdm talk thank GOD the real video is still.on vdm pages Facebook, insta gram ,Tiktok ,YouTube so dis fake audio can't move their propaganda
@pious_minister I swear this is not the original video ,omo see as dem switch wetyn vdm talk thank GOD the real video is still.on vdm pages Facebook, insta gram ,Tiktok ,YouTube so dis fake audio can't move their propaganda
@EzehPreciousC@pious_minister I swear this is not the original video ,omo see as dem switch wetyn vdm talk thank GOD the real video is still.on vdm pages Facebook, insta gram ,Tiktok ,YouTube so dis fake audio can't move their propaganda
@vin_moneta Wait oooo if you show us how much you win since it's 600yrs ago, we go commot the money for your account ni Im sure whenrver you stake 1k that's when you post This way I swear ๐คฌ if you chop better money you wfy I know go show the community
@The_BETMAKER After you collect all.our money on your telegram group with your stupid signal every day ....as you dey get your 50% share on each lose you still want us to buy zealot from you so heartless human being in human body