@FIFAcom@Pele Kai Messi fans na heavy olodo ๐
Una no go verify something na to just jump into conclusions
Dem add pele Friendly goals to make am 1 thousand goals
If dem add Ronaldo friedly goals e fit reach 2k goals ajeh
@Ariwodo_ You be BIG mumu I swear๐
Kai imagine people wey we CR7 fans dey argue with
Brr make I tell u . nobody go even wan loose world cup no matter the situation
Even if dem treat them bad Dem go wan do more to make their people happy and shut opps mouth
No be excuses d dat
@DelakinBU@yabaleftonline E bin wan surprise me how human being with him normal sense go make dis type of comment but as I see ur profile I realize
E for be ur mama wey e happen to
Idiot ๐คก
@Odumodublvck_ Dis wan dey just open mouth waaa dey talk rubbish as if him brain dey leak
Na Messi win na Ronaldo dey trend
Shey Una see why CR7 name no fit Die
๐
@Nuel006 I am not even a Manchester United fan but you are so fucking dump to make this statement
Someone scored 145 goals for you with 3 league titles a champions league title and club world cup title he won a balon d'or as a united player
And this is what you can say about him
@Blue_Footy As a Ronaldo fan I love and respect Messi to be honest I don't even care if people say he is better because everyone has his or her opinion but some Messi fans when talking about Ronaldo they don't even show regard these two has written their name in gold Respect to both
@iam_Mardiyyah Which of the Michael Jackson?
Even Drake go tear ACL for MJ side him no near sef
Somebody that was popular all over the continent before Internet. That was real love
Even kids that were born after his death still knows about him .bro died 17 years ago and still making waves ๐คก