Gas don finish.
Food no dey for house.
The provision seller for junction no gree sell m credit due to unclear debt.
Kobo no dey for aza.
Person wey i fit call make e borrow m some funds, i dey own that one 8k.
I suppose borrow from opay but i dey own dem 10k.
Chelsea & Man City owners will one day run into the street shouting “I’ll confess, I’ll confess”
BECAUSE HOW TF ARE THEY SELLING THESE BUMS FOR CRAZY MONEY
asake got more pull in nigeria than wizkid. if both of them should drop a song on the same day i can bet my money that asake will pull more first day streams on spotify in nigeria than wizkid by far. make una no whine mr. money o! 🧏🏾♂️
1thing I hate about some teams in football in general is having fighting spirit on only when you’re loosing? What happened to when you were level? Why not same intensity? this Cape Verde dudes can easily beat Argentina if they had fight instead of defending after those levellers