@punky2877458672 Delete all your post right now
And stay loyal to NSNV ASAPu
We for dey celebrate our victory together now but you go dey follow dangata 😹😭
@punky2877458672 Seyi dey Cho nah why Empire agree to work with am, and na grace.
Make zigbo too find distribution work with if na waiting go make him like better be that na 😹
@punky2877458672 You sef hear wetin you dey talk? You talk say distribution no be label, abi na Empire dey stream him song? Una too mumu, mehn. 😂
Remember say unah still sign to label. Meyeez self no be Zigbo meet like this