@iLatif_ You ankasa your brain no Dey work , 1. Accra no Dey flood before dem build those structures there, 2. The only solution coming from a government in 2026 is to break buildings and plant coconut trees in 2026 ,he Dey bee you. Your brains be coconut nothing Dey
@Dao_005@SIKAOFFICIAL1 So Accra no Dey flood before dem build for there? Empty coconut heads that be why dem Dey go plant your favorite fruit, Coconut 😂
@SIKAOFFICIAL1 Breaking buildings to plant coconuts is the only solution coming from the government of a country in 2026.😂. That be why dem sey black man head Dey like coconut nothing Dey inside.