@BigSam0000612 this foolish anonymous boy upon say we enter island say I wan flex the werey he tell me say Perry no worry nah him Dey press money 500k wey I budget he no gree make I press anything he say Perry no worry nah only uber money he allow me to pay he wan use food Keeme
@Hirazzy I still don’t understand how MTN take better pass Airtel, I’ve tried using MTN and their network is shii, dem go juss dey drink sub like water