@ChuksEricE Teacher wey the whole school give one bloody nickname wey e hate die beat craze komot my head cus e catch me the cal am ‘1 polo’ for secondary school
@engrICO2015@wisdom_god2861 Because now it’s a beginning of a new era if only we as Nigerians can come together and fight them else na Afghanistan dem we Don dey near small small
@Zlatan_Ibile
I’d love to have a session with you someday just vibes, remixes,. I’ve got some crazy remix versions of your songs I’d love to play for you at your store @Zttwshop or anywhere cool. I really think you’ll rock with the sound ❤️🙏