@Brattyenori13 So you didn’t think of the negative impact before posting it and even in your comment section of that post you still didn’t admit it was AI till people started talking about the picture being AI.. problem go Dey chilling spot you carry yourself go meet problem
I wake up this morning, I just Dey pity Man U fans 😂 If you be Man U fan, life don already win you 10–0 😭😂 Abeg, wetin still dey make una dey support that club?