@Fabanalytic@nobdylikesaisha Na so the other day for snap one boy reply to one babe story de talk say make God commot from e life add to her own cuz she de too beautiful 🤦.
Una de deprived of toto abi wetin?
I can’t lie we entertainers .. we Dey fuckup I won’t lie including me … we need to speak up … it’s too much injustice goin on .. our country don go 💔🇳🇬