@mike1011_@kollyfeelz@abazwhyllzz na VDM and Zlatan matter we dey talk you quickly dey insult person about AI picture
Una too daft just like Very Daft Man
@Shineglis@nobodylikesoc Wait until he do am reach your own fave naim u go get sense.
U no go feel pain when dog dey bite another person until the dog finally bite you naim u go react.
I no blame you sha
@AKPWeb3@Angeljudith29@Damigold2222 So u wan compare VDM to Wande Coal and erigga
VDM na pig na (Very Dirty Man)
na person wey get level naim Davido go reply
@vibethepazi@moodvibetv022@Charmingdera003 Yes
Lie or no lie
He no go reply una
And nothing wey Very Daft Man go do
We all know that VDM wants Zlatan attention so bad so he will do anything to get it