I don finally clock women character Allah you no fit please them finish. Na only the good wey them do for u and the bad wey u do them naim them dey remember
You expect a young girl who traveled all the way from Abuja to Lagos to see a man to proudly tell you she is fucking you and the man she came to see at the same time?
He didn't realize the girl lied to him in order to make him feel comfortable and see her as innocent. Women do this a lot with a new catch.
The only women who will boldly tell you the truth about their intimate affairs with men are older, mature women who have nothing to lose and no interest in you.
@Chude_ND1 My Ex been dey lie say she no sabi ride na so so missionary she wan use wound me I go just look her shake head. The day wey she ride me i nearly craze I gads ask her if she just fall in love with me Ahbi person wey she been Dey ride don betray her
So if blind man tweet say shoutout to all blind men wey Dey hustle u wey no blind go con begin crash out say “na u tell am mk him no get eye”? Omo Davido na insecured gullible borti