Home
Language
English
Türkçe
Bahasa Indonesia
About
Privacy Policy
Terms of Service
Pricing
Sign In
Download All
Share
BIG_JO
@Bigger_JO_
Fashion is my hubby🪡🧵✂️👔👖 let love lead❤️😍 30BG 4L🫶💛 Proudly MANCHESTER UNITED FAN♥️
Port Harcourt
Joined November 2020
171
Following
72
Followers
771
Posts
Pinned Tweet
BIG_JO
@Bigger_JO_
almost 2 years ago
STEEZE wan wound IKWERRE Man💯
Ife Dada
@IfeDada2
almost 2 years ago
Do you look good in native attires?
BIG_JO
@Bigger_JO_
4 days ago
Clean money my a$$ I’m done😤
BIG_JO
@Bigger_JO_
11 days ago
Omor na zero excuses I no expect anybody to rescue me but if anybody rescue me THANK GOD
BIG_JO
@Bigger_JO_
14 days ago
Una wey don go astray Where I go pass if I wan go my own?
Who to follow
Jimmy Jason
@Jimmyzin_89
Yonathan Eshetie
@sir_yonathan
clippy
@clippyfive
#huskers |-/ ψ
BIG_JO
@Bigger_JO_
15 days ago
Hope say you never forget ?? Or you don forget? You don forget?🧏🏻 You don forget say na you good and na me bad😏
BIG_JO
@Bigger_JO_
25 days ago
And na person helper I be sooo That one go don Dey find me like mad
BIG_JO
@Bigger_JO_
25 days ago
Limit your closeness with me oooh Ritual Dey my mind oooh
BIG_JO
@Bigger_JO_
25 days ago
Onces I find out you’re a bad person I will bring you closer cos we have a lot in common
BIG_JO
@Bigger_JO_
26 days ago
If you Dey follow us go UK through desert today Abeg we Dey comot by 10:30pm this night oooh
BIG_JO
@Bigger_JO_
26 days ago
“You’re so calm and reserved ” mess up first make I show you magic
BIG_JO
@Bigger_JO_
26 days ago
I fit Dey online for status make I no Dey online for chats Na 2different apps
BIG_JO
@Bigger_JO_
about 1 month ago
I will always keep on protecting my peace cause I’m evil when I’m angry
BIG_JO
@Bigger_JO_
about 1 month ago
As my story no gree touch anybody heart na so your own no go touch my heart Even if e later touch me e no go touch my OPay
BIG_JO
@Bigger_JO_
about 1 month ago
I left home to feed home As I leave home dem cook rice
BIG_JO
@Bigger_JO_
about 1 month ago
If persons Dey see
@abuja_best_cars
for dream Wetin e means??
BIG_JO
@Bigger_JO_
about 1 month ago
Cl go just put person for better lifestyle then block the person Evil people😂
BIG_JO
@Bigger_JO_
about 2 months ago
To all my squads no matter Wetin woman Do you or Wetin your eyes don see for relationship make I no catch you with man oooh
BIG_JO
@Bigger_JO_
about 2 months ago
If I still Dey give you attention after Wetin full my head now value am ohhh na real love
BIG_JO
@Bigger_JO_
about 2 months ago
Until I follow Una chop wire I no Dey wire anybody shishi
BIG_JO
@Bigger_JO_
about 2 months ago
I don’t think I’m better than anyone I just know I’m different
BIG_JO
@Bigger_JO_
about 2 months ago
My babe go think say I no love her again but she no know say I Dey find money to use spoil her
Last Seen Users on Sotwe
Barış Reus
Seen from
Turkey
longgolawe
Seen from
United States
malika kumari
CLASSIC VIPER
Seen from
Turkey
علاوي
Gero Gallardo
Seen from
Argentina
Masör bey 💯💯
Seen from
Turkey
Yoli Mena
Seen from
Spain
BESTE HUBX
Seen from
Turkey
😈N🅾️N🅰️ G🅾️🅾️N😈
Seen from
Turkey
Trends for you
1
Gerrit Cole
Under 10K tweets
2
Chelsea
Under 10K tweets
3
Miami International Airport
Under 10K tweets
4
Italy
Under 10K tweets
5
Braves
Under 10K tweets
6
New America
Under 10K tweets
7
Team USA
Under 10K tweets
8
Stewie
Under 10K tweets
9
Apple Cup
Under 10K tweets
10
Kara
Under 10K tweets
Most Popular Users
1
Elon Musk
@elonmusk
241.6M followers
2
Barack Obama
@barackobama
119M followers
3
Cristiano Ronaldo
@cristiano
114.1M followers
4
Donald J. Trump
@realdonaldtrump
111.8M followers
5
Narendra Modi
@narendramodi
107.2M followers
6
Rihanna
@rihanna
98.7M followers
7
NASA
@nasa
92.4M followers
8
Justin Bieber
@justinbieber
91.8M followers
9
KATY PERRY
@katyperry
89.9M followers
10
Taylor Swift
@taylorswift13
83.8M followers
11
Lady Gaga
@ladygaga
75.3M followers
12
Virat Kohli
@imvkohli
73.1M followers
13
Kim Kardashian
@kimkardashian
70.8M followers
14
YouTube
@youtube
68.8M followers
15
Neymar Jr
@neymarjr
66.1M followers
16
Bill Gates
@billgates
65M followers
17
Selena Gomez
@selenagomez
62.9M followers
18
The Ellen Show
@theellenshow
62.3M followers
19
CNN
@cnn
61.8M followers
20
X
@x
60.7M followers
Olivia
Online
✨
⭐
💫