"Heโs always missing in big games" coming from a Chelsea fan. He just be like make I come de tell you say Caicedo or Palmer de always miss whereas you know say na lie oo, how many Barca games you de watch? Shey na you go tell me who de miss for my team?
@BiggestFCBLad@SiveDyaba@kojo4lyf@serah_jh0322038@Emmy_SA1@__justeddie_@ilemidunf Bro I no hate am walai
But YAMAL Neva play 5 seasons Una Dey say na world class already how na
U know when mbappe don Dey do am Dey come
Them Kane and co
YAMAL will be world class soon no doubt but not there yet
Someone thatโs always missing in big games
Lmao I for take you serious a lil bit, but as you dn call Garnacho. I dn know say na just pure hate, so you no worry we no get talk ๐น enjoy yourself with anything you want talk. ๐
@BiggestFCBLad@ib_cfc@SiveDyaba@kojo4lyf@Emmy_SA1@__justeddie_@ilemidunf Which yamal
World class
Against big teams
Na garnacho
And Jude will start in Barca midfield ahead of anyone there
Even ader guler
Na Pedri wey de turn up and down wey Ruiz de bench like baby for Spain abi na olmo or na this old
Rodri ahead of
Jude
Vini recorded a total of 33 G/A in 2024 which was his best season, most people said he deserved the Ballon dโOr
Lamine Yamal currently has 32 G/A and weโre still in November
Let this video of PETER OBI and DINO MELAYE, teach you ๐ซต๐พ the difference between a
A societies โbig manโ and a big man.
Respect a โbig manโ, disregard a big man.
Big men are FORMER POOR PEOPLE.
Olise has only registered 1 goal contribution in 7 whole games
If that was Lamine, youโd be hearing how heโs finished at 19 because heโs always partying with baddies