Respect to @anthonyjoshua. & on a serious note, if dat man wasn’t a pugilist, he would have ended up as a rapper. Nah so so rap songs he dey post during his recreational times😅. Big love man. The people’s champ. & shoutout to @usykaa. Glory to you & your country. Big love🖤🤍🪖
So Odumodu & 6uff don carry injus enter music industry. And Una let dem in?! It’s alright😂! I wan listen to dey entertained but things wey I Dey hear Dey make cold catch me😅 #bigayie#satire 🏎️💨
Loose lips sink ships. Nor be everything dem Dey carry tell anybody; especially everybody. Acquire OT. E nor too cost & it’s worth it. #bigayie#bigenergy